SET AS HOMEPAGE | PHONE CALL | SEND SMS | PLAY MP3 | RADIO STATION | HELP


   Victino             
 
Waffi in the House
Male
34 years old
Warri,
Nigeria

[ 224 ]

JOB: Working
SMOKE: No
DRINK: Socially
RELIGION: Christian - other
ORIENTATION: Straight
DATING STATUS: Hopelessly in love
MEMBER SINCE: 09 Jun 2006, 7:55 am
STAR SIGN: Aries
LAST LOGIN: 11 Sep 2008, 8:47 am
MY RATING: None
PROFILE VIEWS: 71
MY PROFILE URL:



Ha! u no trust? I dey game for all diz naija jams, just ukwarise (garnish) with some ghana jams, kai!'My car dey for gutter'; 'Mr President','African queen'

But wen i wan reason, den some kool raggea or igbo church jams like 'aganchawa' or 'okwagi'(highest igbo jams)

No be my fault o, diz oyimbo people no gree make dem write any book with typical waffi pigin english( unadulterated), so wetin man pikin go do naa?
So na to meditate with the manual wey God use create every- NA BIBLE jare!

Shwo! wetin concern agbero with overload? I no get enough time take hang out with bobos finis na to waste em for one film? Well, i fit mange diz jamgbajastic naija films, like night of a thousand laugh, ukwa and e stupidity, mr ibu but no bi otokoto firm (ritual)at all.(lol)

06 Sep 2006, 10:55 am
30 Aug 2006, 3:52 am
28 Aug 2006, 6:34 am
10 Aug 2006, 7:57 am
10 Aug 2006, 3:18 am







Wetin I wan talk wey i neva talk before, or wetin wan happen wey eye neva see b4? As an original Waffirian, i like to dey where e for dey happen, becos i get d ability to manufacture d story d way u want to hear em. And u know Warri no dey carry last, so with my heart as big as my state, I can accommodate many tribes/cultures. I fit get so much but nothing to show 4 it- a mixture of the good, the bad, the ugly. any how u see em u take em.(lol)

Any thin we get d capacity to 'Ukwarize' life, dat is wey fit add spices to life, whether na pepper o, salt o, even maggi kpapka, so long as e fit let things rest, I dey game.

Wetin I hate pass for dis full life na person wey bi mugu. Sha! I no wan see any legbere at all. Those kind unnecessary 'holy-holy' or 'I righteous pass Jesus' na really 'take off kommand' to me. numba 2, i no like 'swegbe', slow poison- kai! just run far!.(lol)

Well, I no run for things like finding myself for where e for dey happen. Like club side, sharkies joint, suya joint, u know na, make e for no loss.

victino has 34 friend(s)



My Comments

30 Oct 2007, 6:47 am
hi i am dennis linda from uk,and single with no kid,i am search of any man that can amend my broken heart,as i caught my ex boyfriend pants down with another girl i really want to have a mature man for a decent relationship.I saw your profile and thought it will be wise to mail you,if you feel we can meet each other, then reply to this mail.and note that distance is not a barrier as
if you are ready for marriage i could relocate over to your destianation. You can reach me on dennis_linda2001@yahoo.com or my mobile number +44




07 Sep 2006, 7:10 pm
this ur new picture fine well well, un4tunately i no be babe. :)
i say make i hail sha




From: malcohm
17 Aug 2006, 6:45 am





From: kunless
09 Aug 2006, 3:38 am
hi victor, my name is kunle ,from naija i want to know how can i join the chat room ? i'm just a new member to your site ?




From: Wahala
04 Aug 2006, 8:10 pm
Wo ru ru! Thanks 4 tha add... So how far 4 Ya side? Shey na LNG for Bonny U dey work?




From: anon
10 Jul 2006, 8:18 am
ok e work :)




From: anon
10 Jul 2006, 8:18 am
O boy this ur jokes na , real life saver
No matter the mood, once i see say na u post the joke i dey run go jokes forum. I say make i try this scrolling comment wey admin teach me. I hope it works, cos computer dey hard mee well well




03 Jul 2006, 9:27 am
The jerusalem joke is funny o




From: sova
18 Jun 2006, 6:18 pm
Victor is highly CONTAGIOUS

If you have talked/chatted with him, u will want to meet him, when u meet him, u will want to stay with him, when u stay with him, u ll want to love him, and when u love him,u ll want nothing more in this life,cos he is a perfect lover, so becareful what u do with him.





myafricasite.com