SET AS HOMEPAGE | PHONE CALL | SEND SMS | PLAY MP3 | RADIO STATION | HELP


   Chike_eze             
 

Naija O.. till I die son.

Male
27 years old
Seattle,
United States

[ 126 ]

JOB: Programmer
SMOKE: No
DRINK: Yes
RELIGION: N/A
ORIENTATION: Straight
DATING STATUS: Single
MEMBER SINCE: 26 Jun 2006, 3:48 am
STAR SIGN: Virgo
LAST LOGIN: 01 Aug 2008, 6:26 pm
MY RATING: None
PROFILE VIEWS: 78
MY PROFILE URL:



Look here... >>
Click here to get Falling Objects < >

13 Apr 2007, 1:54 pm
03 Jan 2007, 8:26 pm
04 Nov 2006, 4:38 pm
04 Oct 2006, 12:47 am
25 Sep 2006, 9:36 pm







No Info Added Yet

chike_eze has 40 friend(s)



My Comments

04 May 2007, 2:11 pm
hi bro! how u dey? i hope say u dey fine and cool. bros nice background u got.and i hope say una never forget me and us ohhhhhhhhhhhhhhhhhh. all the same bros take care of ur self and have a wonderfull day.




From: TheCool
03 Dec 2006, 3:13 am
nice page u got here, wetin dey happen for W around xmas time, i heard u guys get suya down there?




02 Nov 2006, 2:12 pm
true dat but no one has really abuse dit yet. It is the blog they killed and i am replacing it with something else.




02 Nov 2006, 2:05 pm
but u fit delete any comment wey u no like




25 Oct 2006, 6:00 pm
bros how body, how work hope say u still dey get time rest o. take am easy. ONE




28 Sep 2006, 12:03 am
hey, Sup!..anywaz, as for the party sha!...i go show face....na sure thing! lol




11 Sep 2006, 6:39 am
wetin dye happen. i hear say u o come play soccer ?How work




17 Aug 2006, 4:40 pm
big man how u dey. I say make i "knock knock". una dey go lagbaja make una take enuf picture o if possible video sef.




From: Smiles
13 Aug 2006, 2:33 pm
hey,how have you been.am back from skool.u wanna tell me some moo bout you now?




13 Aug 2006, 12:34 am
See as dallas finsh your sea-chickens to confirm say last season na fluke :)





myafricasite.com